Surah Al-Falaq [Daybreak]
Bismillahi Rahmani Raheem
1. Say: I beg for protection from Di Lord of daybreak
2. From di bad tins wey E create
3. And from di bad tins wey dey inside darkness wen day dark.
4. And from di bad of doz wey dey blow breeze inside cloth wey dem tie
5. And from di bad of doz wey dey envy as dem dey envy
Comments
Post a Comment