Surah Al-Ikhlas

 Bismillahi Rahmani Raheem

1. Say: Na im be Allah, na One

2. Allah wey dem dey rest body put

3. E no born pikin, and dem no born Am

4. And nothing dey like Am


Comments

Popular posts from this blog

144: Surah An-Nas [Pipu]

Surah Al-Falaq [Daybreak]